Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 11:20
Then I pray say, Almighty God, na you be judge wey no dey lie; you dey test wetin people dey think and feel. I don put my case for your hand; so make I watch as you go take revenge on these people.
Open Bible reader