Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 11:15

God talk say, “The people wey I love dey do evil things. Which kind right dem get to dey for my Temple? Shey dem think say if dem offer animal sacrifice dem fit escape disaster? Shey that go make them happy?

Open Bible reader