Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

James 2:15

If won broda or sista nor get klot to wear or fud to chop16and won of una tel am, "Mak peace dey wit yu; mak kold nor kash yu and mak yu go chop beleful, bot yu nor gi-am wetin di bodi wont, na wish kiand gud bi dat?"

Open Bible reader