Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

James 1:12

Di pesin wey fit bear wen problem kom mit am, mak e hapi, bikos e don show sey en fate strong and e go get di krawn wey get life, wey God don promis sey E go giv pipol wey luv am.

Open Bible reader