Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 9:3

God, You don give them great joy; you don make them happy. Dem rejoice in wetin you don do, as people dey rejoice when them harvest their own corn or whey dem divide the wealth wey dem don capture.

Open Bible reader