Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 9:17
And so God no go allow any of the young men escape, and he no go show pity to any widows and orphans, because all these people no get god and wicked and everything wey dem say na evil.yet the anger of God no go end, him hand go still dey stretch out to punish.
Open Bible reader