Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 65:8

God talk say, “Nobody dey destroy good grapes; instead, dem dey use them make wine. Naso I no go destroy all my people- I go use those wey serve me.

Open Bible reader