Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 62:4

Dem no go call una “people wey God leave” again,or call una land “The land wey God destroy”. Una new name go be “the people wey God love”. Dem go call una land “God bride”, because God dey happy with una and he go dey like husband to una land.

Open Bible reader