Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 56:7

“I go bring una come Zion, my holy hill, I go give una joy for my house of prayer, and I go accept the sacrifice wey una offer on top my altar. Dem go dey call my Temple house of prayer for people of all nations.”

Open Bible reader