Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 54:4
Make una no fear-una no go dey dissapointed; people no go say bad thing against una, wey una dey young una dey for shame, but una go forget that shame now, una no go remember the shame wey una feel when una lose una husband
Open Bible reader