Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 52:5

And now the same thing don happen for Babylonia: una be prisoners and dem no pay una anything. Those wey dey rule una dey boast and brag and dem dey always disrespect me.

Open Bible reader