Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 50:11
All of una wey dey plan to destroy others, na una plans go destroy una. Na God go make this happen by himself ; una go suffer a terrible life.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
All of una wey dey plan to destroy others, na una plans go destroy una. Na God go make this happen by himself ; una go suffer a terrible life.
Open Bible reader