Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 49:8
God tell him people say, When time come to save una, I go favour una and I go answer una cry for help. I go guard and protect una and I go make covenant to all people through una. I go allow una settle again for land wey dey waste.
Open Bible reader