Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 49:7

Holy God of Israel and savior tell the one wey people hate, wey nations hate and wey be servant to rulers say: “Kings go see say dem release you and dem go rise to show their respect; princes go also see am, and dem go bow down to honour you.” This go happen because God don choose him servant; the holy God of Israel dey keep him promise.

Open Bible reader