Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 48:18
If una don listen to my commands! Then blessing for don flow for una like streams wey no dey dry! Victory for don come to una like waves wey dey roll for shore.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
If una don listen to my commands! Then blessing for don flow for una like streams wey no dey dry! Victory for don come to una like waves wey dey roll for shore.
Open Bible reader