Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 48:16

“Now make una come close to me and hear wetin I say. Na since beginning I don speak openly, and I dey always make my word come true.” {Now the Sovereign LORD don give me him power and he don send me.}

Open Bible reader