Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 44:8

My people, make una no fear! Una know say from ancient time till now I don predict everything wey go happen, and una be my witness. Shey any other god dey? Shey any other powerful god dey wey I never hear about?”

Open Bible reader