Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 41:25
�I don choose a man wey dey live for east; I go bring am make he attack from north. He dey crush rulers as if say dem be mud, like potter dey crush clay.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
�I don choose a man wey dey live for east; I go bring am make he attack from north. He dey crush rulers as if say dem be mud, like potter dey crush clay.
Open Bible reader