Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 30:2

But una, people of God, go dey happy and una go sing as una do for night of holy festival. Una go dey happy like those wey waka go music flute on their way go Temple of God, the defender of Israel.

Open Bible reader