Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 20:4
The emperor of Assyria go lead the prisoners wey he don capture from those two country naked. Both the young and old, dem go waka naked and without sandal, and their bottom go dey show, and dem go dey bring shame on top Egypt.
Open Bible reader