Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 18:7
Time dey come when Almighty God go receive offering from this land wey rivers divide, from this strong and nation wey get power, from this tall and people wey get smooth skin, wey people dey fear all over the world. Dem go come mount Zion, where dem dey worship Almighty God.
Open Bible reader