Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 16:7

People of Moab go cry because of the trouble wey dem suffer. All of them go cry when dem remember the kind fine food wey dem use to dey chop for the city of Kir Heres. Dem go dey hopeless.

Open Bible reader