Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 11:14
Dem go attack the philistine together from the west and dem go rob the people wey dey live for the east. Dem go conquer the people of Edom and Moab, and people of Ammon go obey them.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Dem go attack the philistine together from the west and dem go rob the people wey dey live for the east. Dem go conquer the people of Edom and Moab, and people of Ammon go obey them.
Open Bible reader