Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 1:4
Una don enter trouble, una nation wey like to dey sin, una wey be corrupt and evil people! Una sin don drag una go down! Una don reject the LORD, the holy God of Israel, and una don turn una back on him.
Open Bible reader