Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 1:24

So now, make una listen to wetin the LORD Almighty, powerful God of Israel, dey say: "I go take revenge on una, my enemy, and una no go cause me trouble again.

Open Bible reader