Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 1:13
E dey useless to bring una offering. The smell of the incense wey una burn dey irritate me. I no fit stand una New Moon Festival, una sabbaths, and una religious gathering; una sin don corrupt all of them.
Open Bible reader