Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Isaiah 1:10

Jerusalem, una rulers and una people be like those of Sodom and Gomorrah. Make una listen to wetin God dey tell una. Make una pay attention to wetin God dey teach una.

Open Bible reader