Nigerian Pidgin Bible
Hosea 4:6
My people don destroy as dem no sabi me. You priests no gree learn, and so I go reject una as una don forget the law of una God and I no go acknowledge una sons as my priests.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
My people don destroy as dem no sabi me. You priests no gree learn, and so I go reject una as una don forget the law of una God and I no go acknowledge una sons as my priests.
Open Bible reader