Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hosea 1:4

God tell Hosea say, make he name am "Jezreel", because e no go tey wey I go punish king of Israel for wetin him ancestor Jehu don do Jezreel. I go end Jehu royal family.

Open Bible reader