Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hosea 1:10

people of Israel go be like sand wey dey sea wey people no fit count or measure. Now God tell dem say, una no be my people , but day dey come when he go tell dem , una be children of the living God.

Open Bible reader