Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 11:34
kwensh fire wey dey burn wel-wel and eskape wen dem won kil dem wit sword. God turn dia wiknes to pawa. Dem strong wel-wel for war front and sojas from oda kontris, dey run from dem.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
kwensh fire wey dey burn wel-wel and eskape wen dem won kil dem wit sword. God turn dia wiknes to pawa. Dem strong wel-wel for war front and sojas from oda kontris, dey run from dem.
Open Bible reader