Nigerian Pidgin Bible
Haggai 1:12
Naso Zerubbabel and Joshua and all the people wey come from strange land for Babylonia, do wetin the LORD their God say make dem do. Dem fear and obey Haggai wey be messenger of God.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Naso Zerubbabel and Joshua and all the people wey come from strange land for Babylonia, do wetin the LORD their God say make dem do. Dem fear and obey Haggai wey be messenger of God.
Open Bible reader