Nigerian Pidgin Bible
Habakkuk 2:9
Una don enter trouble! Una don make una family rich with wetin una take by force and una dey try make una family dey safe from harm and danger!
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Una don enter trouble! Una don make una family rich with wetin una take by force and una dey try make una family dey safe from harm and danger!
Open Bible reader