Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Habakkuk 2:7

But before una know am, una wey don defeat others go con enter debt and dem go force una to pay interest. Enemies go shake una. Dem go rob una!

Open Bible reader