Nigerian Pidgin Bible
Habakkuk 2:5
"Wealth dey deceive. People wey get greed dey always proud and dem no dey get peace - like death wey no dey ever belleful, dem dey always want more and more. Na why dem dey always win nation upon nation for themselves be that.
Open Bible reader