Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 6:7

God come say I go destroy human wey I don create comot from the face of earth and I go destroy every living things, big animals, small animals wey dey crawl for ground and even birds wey dey for sky, I regret say I make them.

Open Bible reader