Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 43:16

When Joseph see Benjamin with them, he tell the servant wey dey in charge of the house, "take these men to my house, dem go eat with me for noon. Go kill animal and prepare am"'.

Open Bible reader