Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 39:5

From the day wey dem put Joseph in charge of him master house and properties, God come begin dey bless Potiphar house because of Joseph. Everything for him house dey go smoothly ad him crops and animals dey increase.

Open Bible reader