Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 35:8

Deborah wey be Rebecca nurse con die, dem con burry her under oak tree wey dey south of Bethel. Naso dem name the place oak of weeping.

Open Bible reader