Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 34:30

Jacob come tell Simeon and Levi say, "Una don bring trouble on me. Now the Cannanites, the Perizzites and everybody else wey dey the land go hate me. I no get many men, if dem join forces together to attack me, dem go destroy our whole family."

Open Bible reader