Nigerian Pidgin Bible
Genesis 31:39
Anytime wild animal kill your sheep, I dey always bear the loss and I never take am to you to show you say e no be my fault. Na you say make I dey pay you for anything wey dem steal either for day or for night.
Open Bible reader