Nigerian Pidgin Bible
Genesis 30:14
When he done reach time wey dem dey harvest wheat, Reuben go inside field and he find mandrakes, him con bring am to him mother Leah. Rachel tell Leah say, "Abeg give me part of your son mandrakes."
Open Bible reader