Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 29:2

As he dey go he con see a well wey dey inside field with three flocks of sheep wey dey lay for ground. Na from dis well dem dey water the flocks and dem get a big stone wey den use to cover am for up.

Open Bible reader