Nigerian Pidgin Bible
Genesis 23:8
"If you want make I burry my wife here, help me ask Ephron, son of Zohar, make he sell Machpelah Cave, wey dey near to the edge of him field to me. Ask him make he sell am to me for full price for una presence, so that I fit get am as my own burial ground."
Open Bible reader