Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 22:7

Isaac turn to Abraham and he say, "Father, we get fire and wood, but where the sheep wey we go use for sacrifice dey?" 8Abraham come answered him say, "God go provide sheep for sacrifice by himself and dem continued to dey go. 9Wen dem reach the place wey God don tell him about, Abraham come build altar, and he arrange wood on top am. He come tie him son Isaac, he put him for altar on top the wood. 10Abraham come pick knife to kill him son for sacrifice,

Open Bible reader