Nigerian Pidgin Bible
Genesis 22:5
He come tell the servant say, "make una stay with the donkey, me and the boy go travel go front small, we go worship there, and we go come back to una. 6Na so Abraham put wood wey dem wan use for sacrifice for Isaac shoulder, and him carry fire and knife. As the two of them dey go,
Open Bible reader