Nigerian Pidgin Bible
Genesis 22:12
The angel say, "No hurt the boy. Now I know say you truly fear God, and you no keep your only son from him. 13Abraham con look up and he see a ram. Naso he take the ram and he use am as sacrifice in place of him son. 14Abraham come name the place "Yahweh-Jireh," wey mean "God go provide ". Till this day people still dey use that name as proverb. For mountain of God, he go provide. 15The angel of God con call Abraham from heaven again. Na wetin God talk be dis,
Open Bible reader