Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 17:23

That same day, Abraham obey God and he circumcise him son Ishmael, and other men wey dey him house, and even slaves wey dem born for him house and the one wey him buy.

Open Bible reader