Nigerian Pidgin Bible
Genesis 15:2
Abram con answer say, "Almighty God, wetin dey good with your reward when I no get any pikin? Since you no give me any pikin, Eliezer of Damascus, servant wey dey my house na him go inherit all my wealth.
Open Bible reader