Nigerian Pidgin Bible
Ezra 4:2
So dem go see Zerubbabel and the heads of the clans and dem talk say, "Make we join una to dey rebuild the Temple. Na the same God wey una dey worship we dey worship, and we don dey offer sacrifices to him since Esarhaddon, emperor of Assyria, don send us to dey live for here."
Open Bible reader